Five By Alhanislam Davido mp3 image

Don’t Know

[Intro]
[?]
Wah dem a seh?

[Verse 1]
Fuck all the clout
I’m with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It time alone
Liquor in my cop
Taking many shots
All the ṣayo no dey work
I need you for my body and soul
I fọ for you o ti lọ
Give me that thing thin do
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Flow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy, toy, toy
Come to me bẹbẹ n lọ
No waste time o siso

[Pre-Chorus]
Girle you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ
Titi Monday o n lọ
Girle you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ
Titi Monday o n lọ

[Chorus]
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me

[Verse 2]
Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ
O ti lọ, yeh yeh yeh yeh
Gucci bag, Versace, o ti lọ
O ti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panda, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata

[Pre-Chorus]
Girle you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ
Titi Monday o n lọ
Girle you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ
Titi Monday o n lọ

[Chorus]
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me

Featured on

Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *