Hasibunallah

[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
If them no fit cope na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey, make you join dem
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem

[Pre-Chorus]
Ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
‘Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle to the early morning
Ope l’ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallahu wa ni’mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallahu wa ni’mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I’m outstanding
The file is bigger than your bandwidth
Get down low, not withstanding
Billion dollar, finna count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
Young Aliko Dangote in transit

[Pre-Chorus]
Ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
‘Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle to the early morning
Ope l’ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o, ah
He no go ever give up on me o

[Chorus]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallahu wa ni’mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Outro]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallahu wa ni’mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

Featured on