The pair were locked in a war-of-words over a yet-to-be disclosed issue
“No forget say u be Azaman o. And dem don gbe your plug wey him name na Omo Igbo for ATL. And na u be next. #OwerriRickyrozay.”
It’s so clear because how is it even possible that someone who brags to be so rich go dey live in so much pain? Wetin dey pain you? Shebi na you be African princess.
Only you rush bend down collect Grammy only you still dey cry. Oil full your Grammy we know how painful it was that’s why you want everybody to feel the pain with you. You really suffer I understand you.
Owerri Rick Ross. What a blessing! See where Dem dey rate me put. Me & Rosay #CpNosmall 2018. Na 1m Naira I pay you to perform as backup artiste for my birthday.
He supported this claim with a video and a couple of pictures.
I get pictures & videos where you dey perform for me. I go lie for you. We don dey chop this money before you meet us for queue be humble. Small boy,